Burna Boy - Anybody
Скачать песню Burna Boy - Anybody в высоком качестве. Слушайте онлайн и наслаждайтесь великолепным вокалом и ритмом трека!
Текст песни Burna Boy - Anybody
[00:19.99] I don charge my energy
[00:22.81] I no get time for no enemy
[00:25.02] Tori kpe won le tomi
[00:29.00] Nothing wey person never see
[00:31.93] Omo nothing wey person never see
[00:34.05] Forget, I say fashi
[00:37.00] Very soon expecting
[00:39.03] Je ka wo gbadi e jemkpe
[00:41.92] I dey kaku dey gbese
[00:43.95] Jejeli, jeje, jeje
[00:46.82] I been dey answer them, yes sir
[00:48.26] Now na me them dey answer yes sir
[00:51.00] Respect is reciprocal
[00:52.99] Even though una know say I special
[00:55.95] Anybody, wey no want to soji
[01:00.88] Anybody, wey no dey carry body
[01:04.99] Knack am something, ah-ah
[01:07.05] Knack am something
[01:09.94] To ba ta fele, fele
[01:12.04] Knack am something
[01:15.04] You wan jump bed, you never work
[01:17.84] Shey na because me self I never talk?
[01:20.08] I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
[01:24.94] I sha know say the time go come
[01:27.11] Omo I know say the time go come
[01:29.87] When you no go fit rely no more
[01:32.92] Omo, omo life na turn by turn
[01:35.82] Whether you like or not
[01:37.24] Oya ginger me, gbeskele go burst
[01:40.76] Ibe je gan, gan oh
[01:42.87] Anybody, wey no want to soji
[01:46.69] Anybody, wey no dey carry body
[01:51.08] Knack am something, ah-ah
[01:53.12] Knack am something
[01:55.92] To ba ta fele, fele
[01:58.08] Knack am something
[02:00.88] Very soon expecting
[02:02.70] Je ka wo gbadi e jemkpe
[02:04.90] I dey kaku dey gbese
[02:06.96] Jejeli, jeje, jeje
[02:09.13] I been dey answer them answer them, yes sir
[02:11.16] Now na me them dey answer yes sir
[02:14.02] Respect is reciprocal
[02:15.95] Even though una know say I special
[02:18.95] Anybody, wey no want to soji
[02:23.89] Anybody, wey no dey carry body
[02:28.07] Knack am something, ah-ah
[02:30.17] Knack am something
[02:32.97] To ba ta fele, fele
[02:35.06] Knack am something
[02:37.12] (Gbese)
[02:37.93]